Story : Brouhaha In The House Of God ( 16 + ) - Season 1 Episode 3 -


I walk behind her silently as i view her backyard very well, omo that yash get flesh oh.
Mabel: we don dey reach my house oh, or you nor wan go back again?
Me: i wan escort you reach your door,.
Mabel: hmmm this one wey you dey caring so i hope am save oh.
Me: with me you are 100% save dear.
We get to her house by after 9 in the night and everywhere was quiet, she look around and said “waoh so my people no even dey house, i don forget say today na friday”.
Me: wetin be today?
Mabel: today na their festival na and everybody dey there.
Me: na wetin you go come do now?
Mabel: dont worry be going i will wait for them outside.
Me: nah i nor fit leave you here like this na, is better we wait together.
Mabel: are you sure you want to wait, its night already oh.
Me: yes i will wait dont worry am a man i can find my way even if its 12am in the midnight (or so i thought).
Mabel: hmmm, ok wait for me here let me bring bench from backyard.
She went to the back of her house, mabel na sweet girl of 17 years old, she senior me with 1 years, she get full b0s0m like b0s0m feeding woman and get backyard like pregnant woman, i stand for her frontage as she go bring bench, she came back without the bench.
Me: bench no dey abi?
Mabel: no oh bench dey as i raise the bench up i saw our key.
Me: waoh, thats good, i guess you are safe now and i should start going.
Mabel: come on i will be scared why dont you stay a little longer please. ( na wetin i dey find na ).
Me: no problem na, but what if your people come back?
Mabel: they wont be back till 11pm.
Waoh see free gift of nature, i wonder as we enter her big house, 2 flat, 2 big parlour with dinning and 6 room with bathroom and toilet, she ushered me into the last room on the left, i guess thats her own room.