Story : Brouhaha In The House Of God ( 16 + ) - Season 1 Episode 19

I was so afraid to speak, I was shaking as if I dey inside Iceland.
guy 2: carry am enter motor make we dey go joor no time to waste.
they move me from the ground like say I nor get weight, they put me at the back seat. then one of them make a call.
“we don get am make una go back house tell her say we don get am” I look at the person that make the call, Jack, Mabel’s brother, that was the last thing I saw before they cover my face like criminal, but who be her wey im dey talk about, i think there is something fishy going on that i dont understand.
They drive for fifteen minutes before they stop from my calculation it’s either they are in Auchi, Amen or Sabongidda-Ora, they park the car and they drag me inside a building with my face still blindfolded they make me to sit down on a chair, while they tie my hands and the chair with rope, they left me there blindfolded.
I been dey watch those kind thing for film I never still believe say na me e dey happen to or perhaps somebody need to wake me up from my sleep, I was still thinking loud when somebody walk inside the room the person came closer to me and unmask me.
At first everywhere was dark and blurred in my eye no window, just one door guarded by two men with heavy guns, they all dress in black, then later my eye start to dey clear small small, I saw somebody siting on my front dressed like blade (Wesley snipe) I was tired and tasting, what did I do to be treated this way, can I not date who ever i want again, if she’s a cultist wetin come concern me na.
Jack: I believe you know me.