Dear Portugal Team,
una don try, as e don be like dis mak
una no say rain no dy fall for one person roof. We no expect like dis, our mind na say; as C. Ronaldo don get wound, na way we fit win or we end for penalty.
Howeva, anytin wey mak am we jam again, mak una no say first to do no dey pain, second to do nah dey be palava inside wahala.
Thanks,
Yours Sincerely,
Coach and Captain unbehalf of the French National Football #Team
Coach and Captain unbehalf of the French National Football #Team